lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ride on – mavo. a

Loading...

mavo. a

ride on

[a:]
(ride on) me i too love your styles
(ride on) your waist dey for my eyes
(ride on) me don dey by your side
(ride on) me don really decide
(ride on) me i too love your styles
(ride on) your waist dey for my eyes
(ride on) me don dey by your side
(ride on) me don really decide

[1:]
wetin you expect from a dude
since last year me dеy study you
and sometimes you dey wеar milk suit
imagine now table for two

[b:]
when blind man touch him go feel am
now me don catch you for my palm
one of the best figures in town
tell me why me go give up now
(come on, come on)
me don dey search for you for long
(come on, come on)
this na the right time to get down
repeat [a:]

[2:]
relax your mind and take your drink
na so me just dey do my things
me dey by your side just feel free
as e be say we don agree

repeat [b:]
repeat [a:]

[#:]
see my body dey do somehow
me nor go lie this package hard
me don dey prepare all these while
this journey nor be just one day
you wey dey lie, lie just dey play
me don really ready to stay
nor just think say me go give up
plenty ladies don dey wise up

repeat [a:] till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...