lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu you need money – mavo. a

Loading...

mavo. a

you need money

[1:]
everybody wan live large
n0body ready work hard
you sit down dey imagine
life style wey you nor fit afford
and you wake up one mormimg
dey think of who you wan k!ll
with idea of me must blow
you try use some head no one go

[a:]
(you need money)
na normal thing for every one
make you do am the right way
follow the right process
(you need money)
that nor give you the right to k!ll
anybody wey you see
all of us na human
(you need money)
as your life get value
(you need money)
someone else life get valuе
(you need money)
as your life get valuе
(you need money)
someone else life get value
[2:]
you wey wan k!ll somebody
because you want more money
you too value your body
but you wan used somebody head
relax think for a minute
because you want brand new cars
because you want more women
this generation sef na wa

repeat [a:]

[#:]
why all this evil thinking
that way nor be proper way
you know say right or wrong ways
nor go make you the richest

repeat [a:] till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...