lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu your body – mavo. a

Loading...

mavo. a

your body

[bridge:]
even if sugar cane don dry definitely e go try
(bring out small thing as e can)
benin guys understand the slang
even if sugar cane don dry definitely e go try
(boost e nature any time)
benin guys understand the slang

[verse 1:]
oviasogie create wonder osazuwa talk the fact
ohocancan him sef na oga we know osasenagha
ogbewee live to remember iyabegiewu and martha
some men of god for everywhere even disobey god’s will

repeat [bridge:]

[pre*chorus:]
men wan try to control body no coping while pretending
wetin suffer ram na body e nor matter who you be

[chorus:]
(your body) must to answer
(your body) must to answer
(your body) must to answer e*yo
hundred years old to one “o” eight
fit get down if them want
[verse 2:]
solo*go say later we see because him nor want hook up
menlegail complain e need am olayo say i can’t cope
birds of the same feather dey yan them feel like hitting a c*ck
as them look left see abeke menlegail code olayo
human being na living thing menlegail prompt olayo
make you try to bring that chick menlegail just need that thing

[refrain:]
(menlegail say) pull her quick olayo
(menlegail say) chuk am inside oh
(menlegail say) pull her quick olayo
(menlegail say) chuk am inside oh

repeat [bridge:]
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
do make you know how to flow some men like am when e sock
na medicine during snow your body go avoid cold

repeat [chorus:] till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...