lirik lagu ile ijo – may d
ni ile ijo
may d ti gbe
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
mami where you dey
this one no be play
today na today
u go dey feel my craze
omo, like play like play
we don dey feel irie
so make you no vacate (chai!)
make we gyrate oh (tin ge ge 5x)
make we celebrate oh (se jeje 5x)
we don dey elevate oh
oluwa ti pese
iya, mi o je gbese
mo di big boy, mo na wo
allah ba mi sa won ta
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say?
ni ile ijo
ah! ah! shawty wa ba mi jo
don’t stop till i say ‘o ti to’
i’m digging the ring on your belly
you rock out with me omo mummy
how far ma now? se jeje
would you like to tin ge ge?
tin ge ge se je je oluwa ti pese
iya mi o je gbese
mo di big boy, mo na wo
allah ba mi sa won ta
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say
ni ile ijo
shawty wind ya waist
make your twist
all the sugar and spice wey you are get
mr. may d no regret the way you’re dancing to the beat
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say
ni ile ijo
ni ile ijo
may d ti gbe de
sir may d ti gbe de
as a sure boy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu w3gaz › lirik lagu худший враг (the worst enemy) – w3gaz
- kumpulan lirik lagu aurelio voltaire › lirik lagu the soldier’s blade – aurelio voltaire
- kumpulan lirik lagu yavu feat faci › lirik lagu göremiyorum – yavu feat. faci
- kumpulan lirik lagu travis › lirik lagu new haven – travis
- kumpulan lirik lagu slow buildings › lirik lagu chemical dream girl – slow buildings
- kumpulan lirik lagu el1x › lirik lagu recreo! – el1x
- kumpulan lirik lagu ghost train suplex › lirik lagu männersache – ghost train suplex
- kumpulan lirik lagu 2scratch › lirik lagu nothing compares – 2scratch
- kumpulan lirik lagu g lou rap artist › lirik lagu who got the bars – g-lou (rap artist)
- kumpulan lirik lagu johnny farrell › lirik lagu dancin – johnny farrell