lirik lagu drama queen – mayorkun
d-mn
yah, yea eh eh eh
she is a bad b-tch
she ain’t that bougie
she is a cat
but she ain’t no p-ssy
when she claps
her hands don’t do it
if she say jazz
my brother no be music
she is a drama queen
she go say
no send any man oo
she go say
time no dey for the plan oh
dem break her heart
she date their father
careless girl
she lost her temper
she a wh0r-
even for farmers
she go chop your money
olosho olosho olosho olosho lòmò
olosho olosho olosho olosho lòmò
olosho olosho olosho olosho lòmò naa
mayorkun baby
my papa mate oh
she call am baby
she get license
to drive you crazy
when she say labulat
no be for kitchen
and she sabi speak french
elle parle parle pidgin
boo boo
she is a drama queen
she go say
no send any man
she go say
time no dey for the plan oh
dem break her heart
she date their father
careless girl
she lost her temper
she a wh0r-
even for farmers
she go chop your money
olosho olosho olosho olosho lòmò
olosho olosho olosho olosho lòmò
olosho olosho olosho olosho lòmò naa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ostan stars › lirik lagu ennai kaanbavarae jj40 – ostan stars
- kumpulan lirik lagu ycs money › lirik lagu whippet – ycs money
- kumpulan lirik lagu daves true story › lirik lagu blue moon – dave’s true story
- kumpulan lirik lagu mozgi › lirik lagu letat – mozgi
- kumpulan lirik lagu senna munza › lirik lagu membumi – senna munza
- kumpulan lirik lagu marilyn martin › lirik lagu heart of the king – marilyn martin
- kumpulan lirik lagu possessione › lirik lagu il posto dove vivo – possessione
- kumpulan lirik lagu roblox › lirik lagu positions ball act 2 – roblox
- kumpulan lirik lagu daves true story › lirik lagu simple twist of faith – dave’s true story
- kumpulan lirik lagu padre antonio maria › lirik lagu na vida dutra – padre antônio maria