lirik lagu lose control – mayorkun
[verse 1: mayorkun]
she want love for free
say she want all of me
but she no wan kolobi
she dey tell me casually
shawty wan operates me manually
emi ti mo need therapy
emi ti mo need therapy
[chorus: mayorkun]
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi timo crazy normally
she say make i take things gradually
but emi ti mo need therapy
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi ti mo crazy normally
she want make i wait till february
for something wey i need in january
[verse 2: mayorkun]
philomena dangerous she too bad
she get wahala she fit cause nuisance
and if i para dem go say i do pass
when na my matter dem dey talk for group chat (wahala)
me i don put you for my bigger picture
but if you no gree na your forfeiture
i bring the table and the furniture
if you need carpenter make you call jesus
[chorus: mayorkun]
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi timo crazy normally
she say make i take things gradually
but emi ti mo need therapy
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi ti mo crazy normally
she want make i wait till february
for something wey i need in january
[verse 3: blxckie]
she said she loves my energy
love the way i sing, love my melodies
said she kinda cold, need a cover please
we can go back home, let the bed ring ring
when she down bad she gon call on me
know i got that passion it’s all on me
stuck inside the past but you’re here with me
baby lose control i’m you driver
now and it’s clear
just let go of your fears
i’m your soldier for real
nothing can come between or near
now and it’s clear
just let go of your fears
i’m your soldier for real
and nothing can come between or near, ayy
[chorus: mayorkun]
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi timo crazy normally
she say make i take things gradually
but emi ti mo need therapy
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi ti mo crazy normally
she want make i wait till february
for something wey i need in january
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi timo crazy normally
she say make i take things gradually
but emi ti mo need therapy
as i dey drip, i dey drip sololo (lose control)
emi ti mo crazy normally
she want make i wait till february
for something wey i need in january
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jpcc worship › lirik lagu tuhan kau perkasa – jpcc worship
- kumpulan lirik lagu port noir › lirik lagu beyond the pale – port noir
- kumpulan lirik lagu slander said the sky › lirik lagu potions (acoustic) – slander & said the sky
- kumpulan lirik lagu vish bucketz › lirik lagu me nd you – vish bucketz
- kumpulan lirik lagu trevmomatic › lirik lagu focused – trevmomatic
- kumpulan lirik lagu boychik › lirik lagu бывшие – boychik
- kumpulan lirik lagu lauma › lirik lagu viimeinen kesä – lauma
- kumpulan lirik lagu blood and sun › lirik lagu cain’s orchard – blood and sun
- kumpulan lirik lagu jose afonso › lirik lagu amor de estudante – josé afonso
- kumpulan lirik lagu kasien › lirik lagu time – kasien