lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 240 – mba for africa

Loading...

musta4a:

verse 1
make i tell you wetin dey my mind
many things wan dey k!lli my vibe
but on a low low me i still dey grind
many situations but me i no dey tire yaya

putting in that grind
as omo ikorodu money i dey find
them wan challenge me
but i no get time
them wan challenge me
but i no dey give them eye

hook
oh lord save me from this life that i live
people be faking and smiling
guide me when enemies dey find me
pour your blessings all upon

oh lord save me from this life that i live
people be faking and smiling
guide me when enemies dey find me
pour your blessings all upon

chorus
going 240 on my lane ohhh
ahhh no fih slow
as omo logo me i don go
oti lo na na na otilo

going 240 on my lane ohhh
ahhh no fih slow
as omo logo me i don go
oti lo na na na otilo

verse 2
smoking hot yea no man can touch
me i stand fit and i mind my turf
anybody try me i push am comot
no bad vibes allowed i no want
but still i get things wey dey bother me ah
sometimes me i no fit sleep
and i know god ihh dey cover me ahhh
all them bad belle no fit reachh

hook
oh lord save me from this life that i live
people be faking and smiling
guide me when enemies dey find me
pour your blessings all upon

oh lord save me from this life that i live
people be faking and smiling
guide me when enemies dey find me
pour your blessings all upon

chorus
going 240 on my lane ohhh
ahhh no fih slow
as omo logo me i don go
oti lo na na na otilo

going 240 on my lane ohhh
ahhh no fih slow
as omo logo me i don go
oti lo na na na otilo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...