lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu players – mba for africa

Loading...

intro
this is a hit again

verse 1
247 i dey work work work

monkey dey work baboon dey chop chop chop

many matter we fit to talk talk talk

but no be today we fit to talk
many wan know wetin dey sup sup sup

mi o le salaye i no fit talk talk talk

so i face my hustle and i dey work work work

coz no be today i don dey work olorun

hook
ah

how many times i go do

how many times i go grind

before i sell out for o2

baba mi loke shine your light

o man sise a ko su

make enemies dem surprise

coz nothing wey i for do

if e no be music walai
chorus
so i tell my mama say a prayer for me

coz for this game all of us na players

mo so fun mama mi say a prayer for mе

coz for this race i no want to gbe last

versе 2
so many things don wey bother me ah

oluwa jo ko ma cover me ah

bo do ju orin won a ni wo la ri ah

pe mi lori ago to ba fe shariya

thank god o for mama mia

this whole world ama give her

i pray for peace and alafia

pray for peace of mind
hook
ah

how many times i go do

how many times i go grind

before i sell out for o2

baba mi loke shine your light

o man sise a ko su

make enemies dem surprise

coz nothing wey i for do

if e no be music walai

chorus
so i tell my mama say a prayer for me

coz for this game all of us na players

mo so fun mama mi say a prayer for me

coz for this race i no want to gbe last

hook
ah
how many times i go do

how many times i go grind

before i sell out for o2

baba mi loke shine your light

o man sise a ko su

make enemies dem surprise

coz nothing wey i for do

if e no be music walai

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...