lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu story – mcbrym

Loading...

intro

plan for the best

eno work then i hop on to the next

swear i no go rest

emotions dem i lay ’em on a verse

plan for the best

eno work then i hop on to the next

swear i no go rest

emotions dem i lay ’em on a verse

pre chorus

adey steady on my grind

many things wey dey sup i no mind

cos oluwa dey my side
in due time everything will be alright

adey steady on my grind

many things wey dey sup i no mind

cos oluwa dey my side

in due time еverything will be alright

chorus

ano rest i put in my all ooo

yеah yeah

cos oluwa go change my story ooo

yeah yeah

ano rest i put in my all ooo

yeah yeah

cos oluwa go change my story ooo
yeah yeah

verse 1

me i go dey grind and pray make my blessings no delay

for this life wey we dey if you work you gats to chop

me i go dey grind and pray make my blessings no delay

for this life wey we dey if you work you gats to chop

ano envy no one

if aget na to help brotherman

cos i know how it feels

when you no getti nothing for hand

ano envy no one

if aget na to help brotherman

cos i know how it feels
when you no getti nothing for hand

pre chorus

adey steady on my grind

many things wey dey sup i no mind

cos oluwa dey my side

in due time everything will be alright

adey steady on my grind

many things wey dey sup i no mind

cos oluwa dey my side

in due time everything will be alright

chorus

ano rest i put in my all ooo

yeah yeah

cos oluwa go change my story ooo

yeah yeah

ano rest i put in my all ooo

yeah yeah

cos oluwa go change my story ooo

yeah yeah

verse 2

holy father make you answer our prayer

your boys loyal e don tey we don dey try

holy father make you answer our prayer

your boys loyal e don tey we don dey try

outro

ano envy no one

help brotherman

know how it feels

ooh yeah

ano envy no one

brotherman brotherman

ooh yeah yeah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...