lirik lagu kito (local lokito) – md lyonga
kito kito, kito kito, kito kito
make way
kito kito, kito kito, kito kito
hook
local lokito eyy (kito eyy)
kito ey (kito eyy)
wey you wear for ya foot ohh (ohh ohhh)
for secondary school ohhh (kito kito)
you n0bi get you money (kito eyy kito)
dey bi do you koni (kito eyy kito)
you bi wear you ya kito ya ya ya
baby dancie ma disco ya ya ya
oya shake body
make you move body
verse 1
ehn ehn i swallow spit, yea
they say life dey like sandwich
anyhow wey u flip na the bread first
make way the boy wona come flex
self made
see e nodi loss sense
ehn ehn, no
make i k!ll myself?
for what, i enjoy myself
compet-tion, i compete myself
i set ma record then i beat myself
kito ey kito
mans not local lokito, you get me (kito ey kito)
me nodi even wear kito (kito ey kito)
e nodi fit for ma feet ohh (kito ey kito)
chorus
verse 2
i n0bi local lokito (no)
i nodi even kito
e nodi fit for ma feet ohh (no)
sisqo for de disco
gimme de beat oh wey
make i turn am to hit oh wey
moving ya feet oh wey
local lokito, turn am to sisqo, dancing ma disco
kito ey kito
enter dem, enter dem
breach
time wey i n0bi get money
i bi bi na notin
dem bi say i funny
dem di do me koni
but now i’m getting money
dem di call me daily
dem di say ma hommie
you n0bi local lokito eyy
say you n0bi local lokito eyy (kito eyy kito)
you nodi even wear kito eyy (kito eyy kito)
e nodi fit for ya feet oh eyy (kito eyy kito)
ya ya ya yaya ya kito eyy (kito eyy kito)
oya shake body
mak you move body
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu benjamin poss › lirik lagu satellites – benjamin poss
- kumpulan lirik lagu tr feat skales › lirik lagu edumare – tr feat. skales
- kumpulan lirik lagu mfbty › lirik lagu 짝짝짝 clap – mfbty
- kumpulan lirik lagu world war me › lirik lagu break a leg kid – world war me
- kumpulan lirik lagu syndemic › lirik lagu whispers of retribution – syndemic
- kumpulan lirik lagu toumi › lirik lagu the other guy – toumi
- kumpulan lirik lagu primo › lirik lagu así nos rompíamos el hocico ayer – primo
- kumpulan lirik lagu mortel › lirik lagu pgs – mortel
- kumpulan lirik lagu maisie peters › lirik lagu place we were made – maisie peters
- kumpulan lirik lagu yandel feat maluma › lirik lagu sólo mía – yandel feat. maluma