
hope - mesutkazwaz lyrics
hustle no dey pay when ginger no dey aje
casalavibes
simply call me kazwaz
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
this life this is a page
do your best and leave the rest
everyday is a race
you sabi run ko mean pe o ma de be yen
life seems so hard
i couldn’t follow plans no more yeah
i live life as it is
i thought music is not the way anymore
i felt unlucky
when my n*ggas are blessing up
momma multivate me
she’s like omo mi you can do more yes
ajimovoix on d beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
my hope never die
my light must to shine
my future is bright
mo ni lati teramo
some n*ggas are good
some n*ggas are bad
you all no go fall
ani lati te ishan mo
ikorodu ni ile e
iya nbe nile, baba nbe nile
woni lati jeun omo
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
simply call me kazwaz
bless up o
illegal sailor
a.j mighty
arewa jesu
slimkush i see you
omobanas
mopol money
oluwani standard
babel
deewhy
udoh money
we go rise up
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
Random Song Lyrics :
- sans titre partie.3 - doxx lyrics
- xan & coke - nik tendo lyrics
- mi triste final - redwine lyrics
- even in the rain - the fiery furnaces lyrics
- kind of man - caroline smith lyrics
- ook wel gelukkig - stephanie struijk lyrics
- камчатка (kamchatka) - кино (kino) (rus) lyrics
- аллергия (allergy) - vprintsipe naelsya lyrics
- im vorigen jahr - element of crime lyrics
- nalongo - maxmillionaire lyrics