lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hope – mesutkazwaz

Loading...

hustle no dey pay when ginger no dey aje

casalavibes
simply call me kazwaz

ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky

my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

this life this is a page
do your best and leave the rest
everyday is a race
you sabi run ko mean pe o ma de be yen
life seems so hard
i couldn’t follow plans no more yeah
i live life as it is
i thought music is not the way anymore
i felt unlucky
when my n*ggas are blessing up
momma multivate me
she’s like omo mi you can do more yes

ajimovoix on d beat
fl!cky fl!cky

my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

my hope never die
my light must to shine
my future is bright
mo ni lati teramo
some n*ggas are good
some n*ggas are bad
you all no go fall
ani lati te ishan mo
ikorodu ni ile e
iya nbe nile, baba nbe nile
woni lati jeun omo

ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky

my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o

simply call me kazwaz

bless up o

illegal sailor
a.j mighty
arewa jesu
slimkush i see you
omobanas
mopol money
oluwani standard
babel
deewhy
udoh money

we go rise up

ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...