lirik lagu claro – mg area fada
verse 1
p-ss me the kpo
make i roll upon my ways
p-ss me the light
make i burn away the pain
allow me burn up
too much stress upon my brain
although the sun go come
now we struggle with the rain
p-ss me the mic
make i tell u about my story
about how e be for street
way before we had the glory
i no go lie for u
although this no be bedroom
it’s a cold world we live in
and e fit freeze u like coldroom
bros !!!
use ur head like aghama o
cause na ur work be the bomb
wey go blow u like osama o
if u get the bread
na to hustle for the bama o
we dey work for goodluck
but we dey pray for obama o
omo
issues dey burn n-ggas like candles
like burna boy
tell me watin man go do
gimme the riz and arizona
make i roll up
put ma brains in the cloud
mof-cka bout to smoke up
chorus
p-ss me the kpo make i reason well
if you ain’t talking doe we no fit reason well
oya make we tell them
steady blessings don dey come we don dey shock dem o
life i go drag am like claro
take away caro x2
verse 2
i aim for the stars
by the grace of god i no go miss
your bladder no go burst
ogbeni if u hold ur peace (p-ss)
you feel ma st–z
hotter than a thousand degrees
without a bomb or dynamite
n-ggas be blowing trees
bros!!!!
but make we leave english for teacher
this life be is a lesson
ur experience be the teacher
dem say i get mouth
na wetin the life teach me
far from a wheelbarrow
but somekind things be dey push me
bros!!!
no let anybody tell you
wetin you suppose tell yourself
me i just dey remind you
mind u
some kind things i see go blind u
cause the eyes different
i dey try to enlight you
roll up the weed
i reminisce with my head down
sometimes your joy is the reason
for the next frown
i gat a dream like martin
luther the king
p-ss the claro
make i puff till my head go spin
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu flow notary › lirik lagu contra el mundo – flow notary
- kumpulan lirik lagu senseless things › lirik lagu wanted – senseless things
- kumpulan lirik lagu vega › lirik lagu wo ich wohn’ – vega
- kumpulan lirik lagu weiner goblin › lirik lagu thepoop rap – weiner goblin
- kumpulan lirik lagu nzanzu › lirik lagu sinking (oblivion rouge soundtrack ch. 3) – nzanzu
- kumpulan lirik lagu kewand mellow don picasso › lirik lagu i promise – kewand & mellow don picasso
- kumpulan lirik lagu abel e caim › lirik lagu o ipê e o prisioneiro ( ipê florido ) – abel e caim
- kumpulan lirik lagu simonetta spiri › lirik lagu il migliore degli inganni – simonetta spiri
- kumpulan lirik lagu pink sweat › lirik lagu magic – pink sweat$
- kumpulan lirik lagu mick jackson › lirik lagu milwaukee walking – mick jackson