lirik lagu calm down – mic made
(intro) :
mic made on this one
mic made on this one
mic made on this one
madeset on this one
(hook) :
as i step inna the place
me no look anybody face
steady run my race
life no be by your pace
and if you get the craze
make you show dem say you craze
no go dey look uche face
be a savage elevate
(chorus) :
and if you don dey get paper
calm down
because you go come get hater
calm down
but if you dey talk say na later
calm down
n-body go tell you make you take am
calm down (x2)
verse 1:
all my n-gg-s made for it
your n-gg-s be slavin for it
not even a price sh-t
you gotta make a trade for it
been grinding for days cus i know i gotta pay for it
so i tell em wait on it
no need to put the shades on it
run up real fast got the bands on me
shake up that buddy put the flesh on me
starch on me what’s the plan gon be
movin with the brick like a macon b
bridge :
as i tell you sote’ you know say i go make am
baba god loke’ e know say i no fake am
my mama tell me say’ if i like make i chase am
sebi oluwa lo sowo
sebi oluwa lo sola
this life wey i dey so
brother no be rush ooo
steady steady steady burn mi high grade
keep am on a low
(hook) :
as i step inna the place
me no look anybody face
steady run my race
life no be by your pace
and if you get the crase
make you show dem say you crase
no go dey look uche face
be a savage elevate
chorus:
and if you don dey get paper
calm down
because you go come dey get hater
calm down
but if you dey talk say na later
calm down
n-body go tell you make you take am
calm down (x2)
outro :
(fela vibration)
it’s your last burn mic made
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vero perez julio barriga › lirik lagu la noche – vero pérez, julio barriga
- kumpulan lirik lagu verbal › lirik lagu hey mister – verbal
- kumpulan lirik lagu fantastics from exile tribe › lirik lagu hey, dariln’ – fantastics from exile tribe
- kumpulan lirik lagu keworing › lirik lagu k&m – keworing
- kumpulan lirik lagu inhumane › lirik lagu e. y. e. s (prod. lifeel) – inhumane
- kumpulan lirik lagu dianne reeves › lirik lagu touch me lightly – dianne reeves
- kumpulan lirik lagu plazma › lirik lagu i believe in love – plazma
- kumpulan lirik lagu giso › lirik lagu la bomba – giso
- kumpulan lirik lagu 2 mello › lirik lagu i wanna kno – 2 mello
- kumpulan lirik lagu tha ripper › lirik lagu privacy (interlude) – tha ripper