lirik lagu way – midey
ahn ah
ahn ah
ahn ah
baby make you forget all the talku talku wey them dey talk for there
make you forget all the maboribo wey them dey for there eh
see them be haters oh, dem no want make we be together oh
dem know say we dey flow well, so dem wan bring us wahala oh
but baby you don’t need to cry, you don’t need to be sad
all you gotta do is to smile and be strong oh eh eh
say you just need to rise, you just need to be smart
make we be each othеr defender oh
makе we go wowo (make we go)
my lady girl i’m on your way oh
i’m on your side uh
i’m on your way oh
i’m on your side eee
i’m on your way oh
i’m on your side wowowo oh
i’m on your way oh
my baby girl, i’m on your way oh eh
baby me and you, we can go together oh
baby me and you, we can fight them together oh
say make we show them our love na true and make we change the weather oh
cause right now
i can’t shout
i can’t talk
all i know you’re my lover oh
baby you don’t need to cry, you don’t need to be sad
all you gotta do is to smile and be strong oh eh eh
say you just need to rise, you just need to be smart
make we be each other defender oh
make we go wowo (make we go)
my lady girl i’m on your way oh
i’m on your side uh
i’m on your way oh
i’m on your side eee
i’m on your way oh
i’m on your side wowowo oh
i’m on your way oh
my baby girl, i’m on your way oh eh
i’ma give it all for you oh
break up no go be from me to you oh ah (uhm)
i’ma do anything for you oh (mmm)
say if you dey my side, my baby girl say you go dey ok
you go dey alright
my lady girl i’m on your way oh
i’m on your side uh
i’m on your way oh
i’m on your side eee
i’m on your way oh
i’m on your side wowowo oh
i’m on your way oh
my baby girl, i’m on your way oh eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu basilio perez › lirik lagu things come – basilio perez
- kumpulan lirik lagu unscrupulous › lirik lagu grain – unscrupulous
- kumpulan lirik lagu calmo › lirik lagu trasfomarsi – calmo
- kumpulan lirik lagu bmk baby › lirik lagu save mee – bmk baby
- kumpulan lirik lagu klea › lirik lagu bodenlos – klea
- kumpulan lirik lagu larsky › lirik lagu dumbo – larsky
- kumpulan lirik lagu seven pl › lirik lagu #hot16challenge – seven (pl)
- kumpulan lirik lagu rob markman jay nice g4 jag › lirik lagu the truth – rob markman, jay nice & g4 jag
- kumpulan lirik lagu giggs › lirik lagu untitled 25 – giggs
- kumpulan lirik lagu joe goddard › lirik lagu lose your love (full length version) – joe goddard