lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no face – miller feat. skillz

Loading...

you say what?
miller!!!
coming through with the energy
let’s give with ability
dem want me, feel the chemistry
ama sick dude, need the therapy
grooving, feeling stella song
bursting their brains with another one
thank god for inspiration
no be one kind sh-t notion (ooo wey)
say my n-gg-s just dey like to
blessings we up every day by day
them wan see my face, dey make man dey craze (saayy what)
them wan see my face, dey make man dey craze yo
them wan see my face them wan see my face dey make man dey craze
them wan see my face, dey make man dey craze
dropping gbedu tan dere for, she call me say make i come chop
follow me go make i show u love
she too body
she burst my brain nah, no be lie yeeba
baby girl, make you go down
i love you no be lie nah
oyah show me more love right now
ehhn ehn kilode gan gan
why u dey do this to me (why u dey do this to me)
she do me gan gan i dey manya for this
baby go down baby go low
love the way and i know you know
kilode gan what is all this oo
why you kan dey do me bad ee oo
eehheehh ibadi yen ko roll dada (ko roll dada)
she fine like that ooo oo ooo ooo
she dey burst my mendulla
oyah make we make we get it down
make the back pop pop poppin now
everybody make we go gaga now

wasted!!!
charlie u bad guy u be boss
everybody know say i just dey feel your flows
okay nah, wetin dey sup for the place
omo guys see, make i spend you all my doughs
okay nah i no worry about the flows
na fvcking person make them get am make them go
okay nah i dey coming through oti oti oti
me dem call me oti

(sk!llz)
felt like a boss, like a boss boss
cause am making all the money, now we plus plus
everything i buy me no send any cause cause
instrumental i dey k!ll am it’s a must must
ehh everybody dey against us
coz e sweet like sugar dem wan taste us
coz the money wey we get busybody
miniskirt all the fine fine girls just dey rush us
ohh na na don da da
come through like a badman like no other
boyfriend everytime taking personal
coz your girlfriend calling on a regular
ohh na na don da da
come through like a badman like no other
boyfriend everytime taking personal
girlfriend calling on a regular

them wan see my face dey make man dey craze
them wan see my face dey make man dey craze yoo ahh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...