lirik lagu mama – mista myles
i no know wetin i do to deserve all this loving
i no know wetin i do to deserve all the care
i no know wetin i do you dey take all the risk for me
i no dey barb why you want to still protect me so
you dey my side when they tell me say i no go make am yea yea yea
you dey my side through all the times wey i mess up oo no no
na you dey starve yourself so we go get chop oo ye ye
you put yourself on the line just to see me shine
chorus
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
everyday you dey pray
you dey on your knees
you dey hustle on these streets
tell us never accept defeat
adey your back you bed under bridge
everyday you dey pray
you dey on your knees
you dey hustle on these streets
tell us never accept defeat
adey your back you bed under bridge
if i fail today mama i fall your hand
if them tie me down i go break the bounds
i no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
if i fail today mama i fall your hand
if them tie me down i go break the bounds
i no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu evil incarnate › lirik lagu first born of the wicked – evil incarnate
- kumpulan lirik lagu bantu23 › lirik lagu vibe – bantu23
- kumpulan lirik lagu the younguns › lirik lagu ay carmela – the young’uns
- kumpulan lirik lagu the four owls › lirik lagu i got you – the four owls
- kumpulan lirik lagu skiadareses › lirik lagu το τραγούδι του άρη (to tragoudi tou ari) – skiadareses
- kumpulan lirik lagu jay oc feat felp 22 › lirik lagu moja – jay oc feat. felp 22
- kumpulan lirik lagu emma wallace › lirik lagu i confess – emma wallace
- kumpulan lirik lagu johnny cash › lirik lagu i still miss someone (at san quentin) – johnny cash
- kumpulan lirik lagu varathron › lirik lagu into the absurd – varathron
- kumpulan lirik lagu rollzrois › lirik lagu no snitchin (gioielli version) – rollzrois