lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pablo’s thought – mng

Loading...

it’s phynest on the mix baby
hnnnn yeee
oluwa loseyi ooo
m n g
say na me stylez baby omo na stylez baby o

(seyi vibez)

say me want to live la vida loca
like i’m don pablo
don pablo

the money and the fame everywhere i go
everywhere i go

i want a rich shawty
no be one wey go beg sub money ye ee
make the money join money
so every other day we go dey jolly o ooo oo

so mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel o eeee

mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel o eeeee

(crystylez)

see this days me dey wonder why
why the good die young why the bad stay long
see my brother omo eruku por
if you try corner me my brother know you gone

see their thoughts f*ck what they don’t know
dem ma talk when you pull up in your lambo
many many things wey mouth no fit talk o
wey mouth no fit talk o

jeje me live my life
badman just wan flex
all the fine fine girls
dem just wan come near
everyday me roll mi j
badman just wan flex
say me gat only brodas bad man gat no friends

say me want to live lavida local
like i’m don pablo
don pablo
the money and the fame everywhere i go
everywhere i go

i want a rich shawty
no be one wey go beg sub money ye ee
make the money join money
so every other day we go dey jolly o ooo oo

so mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel o eee
mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel o ee

mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel
mo gbe body mi, moje gbese
like naira mo te’su mole
ibi timo ti gbayi kin ma te n be
oluwa loseyi and dj wizkel o ee

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...