lirik lagu you – moelogo
[verse 1]
i den yarn the same tory
there’s no scene without me
even your faves are looking me
say we born dis pikin
dem dey see but no go talk
dem dey jealous no be small
why i go fear human being
when i be god pikin
[chorus]
who are you
who are you
you talking down on me
you talking about me
hey
who are you
so who are you
to be talking down on me
you talking about me
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
[verse 2]
dem den talk about my p
while i focus on my p
just because i left the p
you can’t take man for a p
where were you
when i no get money
where were you
when i did shows for free
where were you back then
where were you back when
back then
then then then
mad
[chorus]
who are you
who are you
you talking down on me
you talking about me
hey
who are you
so who are you
to be talking down on me
you talking about me
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu reckoning hour › lirik lagu newborn generation – reckoning hour
- kumpulan lirik lagu liz anders › lirik lagu your lies now – liz anders
- kumpulan lirik lagu niclas timmerby › lirik lagu när kärleken slår ut – niclas timmerby
- kumpulan lirik lagu will buckley › lirik lagu we going to the top – will buckley
- kumpulan lirik lagu uc brigante › lirik lagu cold hearted – uc brigante
- kumpulan lirik lagu leslie pearl › lirik lagu if the love fits – leslie pearl
- kumpulan lirik lagu kanye west › lirik lagu drive slow (live at abbey road studios) – kanye west
- kumpulan lirik lagu wizkid › lirik lagu african bad gyal – wizkid
- kumpulan lirik lagu shawn chrystopher › lirik lagu figure out – shawn chrystopher
- kumpulan lirik lagu cheu b › lirik lagu chantal goya – cheu-b