lirik lagu you sef – moelogo
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
[verse 1: l.a.x]
plenty wey no send me for area
push and shove
na dem dey for my area
dem talk tey tey o
love no dey o
i tell these people it’s too late to apologise
i don gbe im oversize
no be today
no over night
na god’s grace
no be lie
iya yin
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
[verse 2: moelogo]
when i dey for manchester
dem no believe
when vi dey for colchester
just dey chill
when i enter atlanta
dem dey freeze
cause dem no say the boy got the cheese
but it’s too late to plogise
and if i dey dey recognize
the money dey
i no dey lie
and if i dey
i energise
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu icowesh › lirik lagu hamdouleh – icowesh
- kumpulan lirik lagu хаски husky › lirik lagu колдунья(witch) – хаски (husky)
- kumpulan lirik lagu glooms › lirik lagu superficial – glooms
- kumpulan lirik lagu fazi › lirik lagu v – fazi
- kumpulan lirik lagu fred e t › lirik lagu luv again – fred e.t.
- kumpulan lirik lagu silencio blanco › lirik lagu ataque loli – silencio blanco
- kumpulan lirik lagu luntara › lirik lagu love you to death – luntara
- kumpulan lirik lagu carmine torchia › lirik lagu dio non è un santo – carmine torchia
- kumpulan lirik lagu youngthelord › lirik lagu нежность – youngthelord
- kumpulan lirik lagu rubin › lirik lagu lasers! – rubin