lirik lagu love like this (eazy bob wizzy cover) – mon lee
[verse 1]
as i look my self up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i cannot be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up every time that i fall cause me i too dey slip now
you dey trip me like fried rice
and your colours dey fill my eyes
and i think that i must be blind
cause i never see
never see
tell me wetin i go do
i never see, yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus]
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another, see another love like…
[verse 2]
when i look my self up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up every time wey i fall cause me i too dey [whistle]
you dey trip me like fried rice
and your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i never see
never see
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus]
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another, see another love like…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu blazy › lirik lagu casey jones – blazy
- kumpulan lirik lagu big jaw › lirik lagu (asian) rights – big jaw
- kumpulan lirik lagu bully da batard › lirik lagu 화 (mad) – bully da ba$tard
- kumpulan lirik lagu subcarpati › lirik lagu doina – subcarpați
- kumpulan lirik lagu lea santee › lirik lagu where she is now – lea santee
- kumpulan lirik lagu icepeek › lirik lagu illegal – icepeek
- kumpulan lirik lagu javier krahe › lirik lagu dama de mis pensamientos – javier krahe
- kumpulan lirik lagu gypsy carns › lirik lagu now i’m alive – gypsy carns
- kumpulan lirik lagu shyamoli sanghi › lirik lagu dorr – shyamoli sanghi
- kumpulan lirik lagu yung nnelg › lirik lagu suikervrije limo pt. 2 – yung nnelg