lirik lagu after party – monaky
no smoking here
but me and my guys carry am come
loku loku dey take picture
as person dey ball
i no really mean to bill you
she say to be frank
minimum na 5k franklin
i wan tell you something
omo ologo noni
i go show you money
she say i go jakpa
but i no fit jakpa
badman no go jakpa
jakpa
rara
she say i go jakpa
but i no fit jakpa
badman no go jakpa jakpa
but i get my own plans
we go go my compound
me and you go go down
we go bang bang
but i get my own plans
we go go my compound
me and you go go down go down
go down
we go bang bang bang we go bang bang bang
we go back back back
we go bang bang bang, we go bang bang bang
we go back back back
we go back back back
we go back back back
we go bang bang bang we go bang bang bang
we go back back back
we go back back back
no smoking here
but me and my guys carry am come
loku loku dey take picture
as person dey ball
i no really mean to bill you
she say to be frank
minimum na 5k franklin
i wan tell you something
omo ologo noni
i go show you money
i wan tell you something
omo ologo noni
i go show you money
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu svmmy well › lirik lagu гравитация (gravity) – svmmy well
- kumpulan lirik lagu bruce cockburn › lirik lagu maybe the poet (live) – bruce cockburn
- kumpulan lirik lagu we the sus music › lirik lagu make it – we the sus music
- kumpulan lirik lagu elizabeth lafavre › lirik lagu our moment of truth – elizabeth lafavre
- kumpulan lirik lagu young darhi › lirik lagu xxx2 – young darhi
- kumpulan lirik lagu plasma canvas › lirik lagu the preachers & the damned – plasma canvas
- kumpulan lirik lagu no mercy › lirik lagu бессонница – no mercy
- kumpulan lirik lagu bandelier › lirik lagu take shelter – bandelier
- kumpulan lirik lagu seth bowman › lirik lagu words of wisdom – seth bowman
- kumpulan lirik lagu muze sikk › lirik lagu gnarly – muze sikk