lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the goat – monaky

Loading...

(vocalizing)

pass me the loud
please on a low key no let am loud
as i dey so i be pastor for house
my papa no know say he pikin dey blau

pass me the loud
i am the goat wey be sheep for house
na two bible dey de for my bag
one na for god one is made of grass

when i dey church i like to shout halle (alright)
dem no dey see say i dey carry kele (alright)
i dey wear shokoto like baba shade (alright)
dem no dey see say i dey cos gbege eh

i likе to shout halle
dem no dey see say i dеy carry kele (alright)
i dey wear shokoto like baba shade (alright)
dem no dey see say i dey cos gbege eh

(but shey) na me dey roll the jumbo
bad n*gga whey be good example
good pikin that is very bad o
virgin boy whey go shift your pant o
na me dey roll the jumbo
bad n*gga whey be good example
good pikin that is very bad o
virgin boy whey go shift your pant o
i no dey follow run from ekelebe
them dey call me omo oluwa
family dey call me akorede
them dey call me omo oluwa

(vocalizing)

when i dey church i like to shout halle
(alright)
dem no dey see say i dey carry kele
(alright)
i dey wear shokoto like baba shade
(alright)
dem no dey see say i dey cos gbege eh

i like to shout halle (alright)
dem no dey see say i dey carry kele (alright)
(i dey carry, carry, carry)
i dey wear shokoto like baba shade (alright)
(but i dey carry, carry, carry)
dem no dey see say i dey cos gbege eh
(but i dey carry, carry, carry)

i like to shout halle (alright)
dem no dey see say i dey carry kele (alright)
(i dey carry, carry, carry)
i dey wear shokoto like baba shade (alright)
(but i dey carry, carry, carry)
dem no dey see say i dey cos gbege eh
(but i dey carry, carry, carry)
ahh
my papa think day i no know anything
wahlai mama fit swear say i no know anything
i no dey sick but i dey take medicine
early momo for house we don dey roll something

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...