
the suitor - monaky lyrics
the answer wey i get na who are you?
she say my daughter no go gree for you
shey you come ask for her hand too
your looks are unrefined your style is crude
i tell her make she take another look
dem no dey use the cover judge a book
me and your pikin no fit get issues
i too good like a pair of nike shoes
remember incase you don forget o
fine boy no be fine pocket o
every mallam perm him kettle
no look say i come from ghetto
(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)
as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
can’t you see the glory
i be no want make i cut my b*tton
wetin dey my neck go make you blurry
(i hope u dey see see see)
not all that glitters na who talk am?
no be fugazi you fit check am
small body but i wear giant
this goliath na obi stone am
everything new got to keep it cha cha
london way no going back osapa
raba dey u no go ever sapa
(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)
as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
Random Song Lyrics :
- encrypted messages - curren$y & harry fraud lyrics
- natural - new medicine lyrics
- don‘t fuck around wit‘ dee - dogukan "d swish" tas lyrics
- running away - the raincoats lyrics
- paradoks - fabräk lyrics
- zoro//zolo [three verse style remix] - steezy mode, mcgwire & wülf boi lyrics
- followed by the pigs - b l a c k i e... all caps, with spaces lyrics
- i bet you - techno westerns lyrics
- tisal - تصل - haykal - هيْكل lyrics
- wax spits heat over cool kids beat - wax lyrics