lirik lagu the suitor – monaky
the answer wey i get na who are you?
she say my daughter no go gree for you
shey you come ask for her hand too
your looks are unrefined your style is crude
i tell her make she take another look
dem no dey use the cover judge a book
me and your pikin no fit get issues
i too good like a pair of nike shoes
remember incase you don forget o
fine boy no be fine pocket o
every mallam perm him kettle
no look say i come from ghetto
(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)
as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
can’t you see the glory
i be no want make i cut my b*tton
wetin dey my neck go make you blurry
(i hope u dey see see see)
not all that glitters na who talk am?
no be fugazi you fit check am
small body but i wear giant
this goliath na obi stone am
everything new got to keep it cha cha
london way no going back osapa
raba dey u no go ever sapa
(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)
as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cpasperi › lirik lagu dnb gemroz parodie fortnite – cpasperi
- kumpulan lirik lagu love battery › lirik lagu one small step – love battery
- kumpulan lirik lagu akasha › lirik lagu katana – akasha
- kumpulan lirik lagu tempest uk › lirik lagu dance to my tune – tempest (uk)
- kumpulan lirik lagu the free fra › lirik lagu 64 cases – the free (fra)
- kumpulan lirik lagu diepretty mercedes › lirik lagu its a trap – diepretty mercédes
- kumpulan lirik lagu eah je › lirik lagu smärtsamma minnen – eah jé
- kumpulan lirik lagu arijit singh › lirik lagu kabhi jo badal barse – arijit singh
- kumpulan lirik lagu mordecai balzour › lirik lagu woke – mordecai balzour
- kumpulan lirik lagu claydoh › lirik lagu stanyan – claydoh