lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu p.t.n.d – mooseylion

Loading...

naija ti yíwa lorí
omo iyamí i’m far from normal
omo iyamí you’re far from normal
omo iyamí i’m far from normal
matter of fact we are abnormal
hey
yo tell my people we need some magnum pi to checkout our minds and shii
you know what i’m saying
skrrt tru

been on the wave
(up on the wave)
no be today
(no be today)
i don dey see
(dey see)
things wey make
(things wey make)
man misbehave
(i misbehave)
we misbehave
(you misbehave)
but we go dey reason
(eh)
say we dey behave
(behave)
how can you just dey shout
(awon werey)
because i ask question
(like how)
how can you just dey vex
(ahn ahn)
for no reason
(ko add)
danfo near your motto don turn you to a psycho
(shuo)
gentleman for office but na thug you be for road
(on god)

na why e sure me say
(sure me say)
if i enter yankee
(yankee)
dem go reason me
(me)
abnormal being
(abnormal being)
e sure say
(sure me say)
if i enter uk
(uk)
dem go reason me
(me)
abnormal being
(abnormal being)
cause of the way
(way)
i take dey do
(do)
cause of the way
(way)
i fit dey do
(do)
i fit start to cry
for no reason
because of my
p.t.n.d
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
wetin you dey suffer from
(hmm)
tell em na ptnd
(pt)
she enter uk today
b4 her symptoms start to show
(oh)
first was when she call utility to off her light
(won shock)
because she no wan hear say light no dey when she wan sleep
(o boy)
me ma don loss for hear
when them born me i be dey hear
(well well)
but this days e be like na generator go deaf my hear
(gbrrrrr gbrrrr)
i think it’s normal to suffer,when it should never be
my brother dey outside and he telling me many things
say their light is good
(errywhere)
and their road is good
(errywhere)
the internet subscription for there too is also good
(errywhere)
e tell me another thing say na human being dey there
the only difference is their mental state of mind out there
na why e sure me say
(sure me say)
if i enter yankee
(yankee)
dem go reason me
(me)
abnormal being
(abnormal being)
e sure say
(sure me say)
if i enter uk
(uk)
dem go reason me
(me)
abnormal being
(abnormal being)
cause of the way
(way)
i take dey do
(do)
cause of the way
(way)
i fit dey do
(do)
i fit off my light
for no reason
because of my
p.t.n.d
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptn what)
ptnd
(ptnd)
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
post traumatic
(post traumatic)
naija disorder
(naija disorder)
ptnd
(ptnd)
ptnd
(ptnd)
ptnd

greatest people of nigeria
all of una na werey

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...