lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu afro ginger – more check$

Loading...

afro ginger ama singer not a rapper hmm hmm
no go think am this na lamba you go feel am hmm hmm
when i’m on dnd do not disturb
the life we living is top notch
dey play soft touch ahh ahh ahh ahh

another gbedu i wan drop again
if una hear una go clap again (una go clap again)
i no dey write i no dey sing again
but i dey burst una brain (burst una brain)
high life low life it’s one life it’s one life
another gbedu i wan drop again
una go feel again (una go feel again)
plenty kele don dey come my way
but man no look their face (man no look their face)
say na money on my mind (say na money on my mind)
and me ah dey chase this race (me ah dey chase this race)
man no wan face disgrace

oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
afro ginger (afro ginger)
beats on fire (beats on fire) say
oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
afro ginger (afro ginger)
beats on fire (beats on fire) say

mi a fit dey here so
tell you thing mehn you no relate
no relate cause you no gree come
you no come you no know as e dey be
manna come from the street
come from the street and we stack the guap
stack the guap like back to back
now you see am we dey do am like that
anything you want for you girl i go do for you
abi na benzema you want girl i go buy hatrick
high life inside life
chop life live life (don’t know)

another gbedu i wan drop again
una go feel again (feel again)
plenty kele don dey come my way
but man no look their face (but man no look their face)
say na money on my mind (say na money on my mind)
and me ah dey chase this race (me ah dey chase this race)
man no wan face disgrace

oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
afro ginger (afro ginger)
beats on fire (beats on fire) say
oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
afro ginger (afro ginger)
beats on fire (beats on fire) say

another gbedu i wan drop again una go clap again
plenty kele dem don come my way but man no look their face
folake whine your waist you dey make me craze
you dey make craze ehh ohh ooh ohhh

you dey make me craze with the way you dey whine your waste
folake you dey make me craze with the way you dey twerk that waist
ah you dey make me craze you dey make me craze
you dey make me craze
ejehblejeh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...