
magician - morravey lyrics
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma*mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma*mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
Random Song Lyrics :
- suudellaan - lauri tähkä & elonkerjuu lyrics
- gallo de sinaloa - los buitres de culiacan sinaloa lyrics
- el beso perfecto - grupo escolta lyrics
- jealousy - the massacoustics lyrics
- enredame - playa limbo lyrics
- skeez tv cypher #2 - skeez tv battles lyrics
- un nouveau départ - espiiem lyrics
- highlight - myda$ lyrics
- still speedin' (kano remix) - sway uk lyrics
- la la la la - ricky lyrics