lirik lagu magician – morravey
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma*mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma*mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu terry fama › lirik lagu no lo encuentro – terry fama
- kumpulan lirik lagu moxxx › lirik lagu aimant – moxxx
- kumpulan lirik lagu les malpolis › lirik lagu un assassin à l’ancienne – les malpolis
- kumpulan lirik lagu tsr crew › lirik lagu sans appel – tsr crew
- kumpulan lirik lagu ceo sekhmet › lirik lagu freedom – ceo sekhmet
- kumpulan lirik lagu yates bruh › lirik lagu aye bruh – yates bruh
- kumpulan lirik lagu nego joca › lirik lagu desce mais uma dose (bonde da cirrose) – nego joca
- kumpulan lirik lagu tarby › lirik lagu one wish – tarby
- kumpulan lirik lagu selly supreme › lirik lagu gun department – selly supreme
- kumpulan lirik lagu move poker dasos › lirik lagu la meva politica – move poker d’asos