lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yeah yeah – moveek

Loading...

intro
.
welcome to another freestyle session with sureboi moveek in the building…….g-ye
.
chorus 18×

verse 1
.
southbeat drop on the tunes
make the girls  make dem shakeam
make dem feelam make dem rollam
make dem fire make dem k!llam
make dem tearam make dem doam
make dem dance am make dem ginger aaahh heey
.
shaybi na me be d boy wey dey k!ll d show
omo na my song make d boyz and galz 2 flow
whynam whynam murder pon d beat
do d fire dance pon d beat
.
chorus 18×
.
african bae you black and beauty
s-xy body you bad and naughty
bad and boujee tell me wat u wanting
fell in love with you gal at the pool party
.
chocolate gal my only
me leave you for n0body
if you leave me i be lonely
cuz baby you my onlyyyy

chorus 18×
..
verse 3
gal come give me good good vibe tonight
sweet love make you feel alright
i gat hennessy and champagne for tonight
come on come on and turn off the light

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...