lirik lagu one life(jéjé) – moxziey
one life i get to live,i bother n0body
get as things dey be,but i no worry
wetin man go be,owo oluwa ni
everything’s gon be okay
mama tell me say moxziey,mashafarawe
many dey for the journey,yours concentrate
keep positive energy,envy n0body
that’s how,you gon be okay
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
no hating for my mind,all the time i smile
pray for everyone i meet,everyday make them shine
you’re my brother,i’m your brother
we are brothers,your success no suppose bother me
you’re my sister,i’m your brother
together we elevate,no wahala
(take life)
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu memorize the dictionary › lirik lagu piece of meat – memorize the dictionary
- kumpulan lirik lagu ra shwn › lirik lagu no i.d. – ra-shwn
- kumpulan lirik lagu ruben hein › lirik lagu heartaches – ruben hein
- kumpulan lirik lagu sacred outcry › lirik lagu towers of gold – sacred outcry
- kumpulan lirik lagu veerneeer › lirik lagu кровь – это сок! (blood is juice!) – veerneeer
- kumpulan lirik lagu bilderbuch › lirik lagu dino – bilderbuch
- kumpulan lirik lagu years of denial › lirik lagu mr. guillotine – years of denial
- kumpulan lirik lagu serhat › lirik lagu devotion – serhat
- kumpulan lirik lagu bandanabloom › lirik lagu human (remix) – bandanabloom
- kumpulan lirik lagu grace piper fields › lirik lagu bad apple – grace piper fields