lirik lagu later – mr. drew
(make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone)
baby wait oo ee
everything be time
baba god dey work oo ee
this life no be race oo ee
3nti mede3 baay3 aa
don’t be stress oo baby
everything go source my baby eeeh
naa nooley, you no my life go be better
don’t you leave me here today
and come back later
oh! yeah, naa nooley odo weide3 m3nkyele
don’t you leave me here to stay
and call me laaaater!
dzibordi love me ee love me ee
aaa e love me ee don’t call me later
dzibordi love me ee love me ee
but if you leave me here alone
wune love me ee don’t call me later
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
girl if you want to go!
tell me make i know
but don’t you come and call
well, i thought you say you dey wan’t my doe
oh my baby mo ooh
why you do me so oo
well, come see
when i turn big man for the country
make you no dey try call me honey
i no go give you one cedi baby
but, if you go dey, i go dey
no be today, wey adey play to make ma baby
oh! odo be my babe
see you now feeling me
dzibordi love me ee love me ee
aaa e love me ee don’t call me later
dzibordi love me ee love me ee
but if you leave me here alone
wune love me ee don’t call me later
she no fi leave me
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu shtd › lirik lagu отстань (back off) – shtd.
- kumpulan lirik lagu the way i be › lirik lagu excellence – the way i be
- kumpulan lirik lagu generic the kid › lirik lagu 80hd – generic the kid
- kumpulan lirik lagu twin pumpkin measyou mary more › lirik lagu n3w0ffspr1ng//p3rf3ctslaught3r – twin pumpkin, measyou, mary more
- kumpulan lirik lagu yungeen ace nuski2squad › lirik lagu do or die – yungeen ace & nuski2squad
- kumpulan lirik lagu cassie chantel › lirik lagu festival – cassie chantel
- kumpulan lirik lagu stbthedon › lirik lagu soul cry – stbthedon
- kumpulan lirik lagu v9 › lirik lagu shoulda woulda coulda – v9
- kumpulan lirik lagu hyeon seo park › lirik lagu my love – hyeon seo park
- kumpulan lirik lagu lv cupidon › lirik lagu all in – lv cupidon