lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu òròkórò – mr eazi & angélique kidjo

Loading...

[intro: angélique kidjo & mr eazi]
òròkórò
zagadat
oh, oh*oh
òròkórò
(it’s kelp vibes)

[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (òròkórò)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni koro

[verse 1: mr eazi]
oya follow me kalor o
make you see the kind of love i dey see
oya follow me kalor o (yeah)
tele mi ja lor o
make you see the kind of love oluwa show me
me o le kparo o
kparo o

[pre*chorus: mr eazi]
’cause all the money wey you get o
you no fit carry am go below
and all the padi wey you get o
oju lari we no know the koko
upon the nose wey we gеti o
we no fit smell all the bad pеople
na baba god wey me get o
na baba god wey me get o
oh, oh, yeah
[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (òròkórò)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni ko

[verse 2: mr eazi]
mm, who badda?
kosi ohun badda
throw me arrow mo dapada
i dey pray to jesus, jah, jehovah
givey thanks ’cause everything in order
thank you lord for giving mana
only peace wey i desire
as an old soulja, i no retire
thousand years, i go still dey fire

[pre*chorus: mr eazi]
’cause all the money wey you get o
you no fit carry am go below
and all the padi wey you get o
oju lari we no know the koko
upon the nose wey we geti o
we no fit smell all the bad people
na baba god wey me get o
na baba god wey me get o
oh, oh, yeah
[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (oh, oh*oh)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni ko

[outro: angélique kidjo]
è dami lohoun, è djè n’korin
è djè n’djayé, n’tori ayé odoun o
ewa didé, ewa ka lo djo
è dami lohoun, è djè n’korin
è djè n’djayé, n’tori ayé odoun o
ewa didé, ewa ka lo djo
onikaloukou ti o wa ayé (òròkórò)
oni iya oni baba o, woah, oh
oluwa loni ashè agbara (òròkórò)
èrora ti aba fè soro o
ewa didé, ewa ka lo djo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...