lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jamboree – mr eazi & tekno

Loading...

[intro]
zagawhat
it’s your boy eazi
yeah

[verse 1]
i remember the day
wey i dey tell you sey we for dey
you bin dey do like sey you no no sey me i dey feel you gan
i remember the day
wey you dey form when me i dey toast you
you been dey do like say you no no sey me i dey feel you gan

[chorus]
oya, baby, jamboree
i like the way we gum body
if na money i go spend money
if you dey for me, me i dey for you
oya, baby, jamboree
i go like to be your alhaji (your sponsor)
if na money i go spend money
if you dey for me, me i dey for you

[post*chorus]
fall in love o
you dey make i fall in love o
i no no wetin you do me wey dey make i fall in love o
fall in love o
you dey make i fall in love o
me, i no no wetin you do me wey dey make me fall in love
[refrain]
make i drink you like water
you be my taste just like fanta (ah)
bread and b*tter
make you dey coolu coolu my temper

[verse 2]
when you dey para na prada
friendly na fendi
all for you
i go dey credit you monthly
service you daily
talk and do
and if we marry today, i no go commit adultery o
yeah, that na true
’cause me i’m with you all the way, baby
that kind cruise

[chorus]
oya, baby, jamboree
i like the way we gum body
if na money i go spend money
if you dey for me, me i dey for you
oya, baby, jamboree
i go like to be your alhaji (your sponsor)
if na money i go spend money
if you dey for me, me i dey for you
[post*chorus]
fall in love o
you dey make i fall in love o
i no no wetin you do me wey dey make i fall in love o
fall in love o
you dey make i fall in love o
me, i no no wetin you do me wey dey make me fall in love

[refrain]
make i drink you like water
you be my taste just like fanta (ah)
make you dey coolu coolu my temper
make i drink you like water
you be my taste just like fanta (ah)
make you dey coolu coolu my temper

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...