lirik lagu detty yasef – mr eazi
[intro: mr eazi]
it’s your boy eazi
zagadat
ad, turn up the volume
[pre-chorus: mr eazi]
nowadays girls wanna have fun
drinking, smoking weed on a daily
steady mix the lean with the bailey’s
them no dey hear word
them no dey hear word
nowadays girls wanna have fun
steady private trips on a daily
(it’s your boy eazi)
you go see everything for the snapchat
dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[chorus: mr eazi]
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
[verse 1: mr eazi]
me i no go lie say i like b-m b-m
so when i step up in the club make you give me b-m b-m, ha
make you give me b-m b-m
am sorry to the girls wey no get b-m b-m, yeay
weto mami
ene yeden shake mammi
ene yeden wesu mammi
ene yeden sesi mammi
sesi mammi
[pre-chorus: mr eazi]
nowadays girls wanna have fun
drinking, smoking weed on a daily
steady mix the lean with the bailey’s
them no dey hear word
them no dey hear word
nowadays girls wanna have fun
steady private trips on a daily
(it’s your boy eazi)
you go see everything for the snapchat
dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[chorus: mr eazi & falz]
detty yasef
bad guy is in the building by the way
how situation is getting nowadays
detty yasef
(you no dey see)
i just can’t believe my eyes
detty yasef
so so dangerous, just imagine
(you no dey see)
detty yasef
[verse 2: falz]
ah, check
i can’t believe my eyes oh eh god
i see many girls that are getting really wayward
they want to high, they are seeking elevation
them no dey sick but they’re taking medicaton
yesterday night i was with a dope chick
say she got a nose bleed sniffing evo-stik
baby all you do is drink and blow trees
is that white powder am seeing on your nostrils
omo yen sweet gan, o wole pelu speed gan
o ti sare bere mole, f’owo so’ri big john
she say i will dokes you if you smoke too
i will let you put my weave on if you sniff on
alakoba i can see they send you
i can still help you if you can still be gentle
she don light claro, she don peff small
i didn’t even knew she has even taken refno
[verse 3: mr eazi]
mummy say make i look sharp oh
emere dey, make i look sharp oh
manager say no dey lose guard oh
better check the phone, them go fit wande coal you oh
[bridge: mr eazi]
she say let’s be high and let us get farther
ah, she say eazi papa p na let us get farther
she say she dey like it real make i no use condom, hmm
[pre-chorus: mr eazi]
nowadays girls wanna have fun
drinking, smoking weed on a daily
steady mix the lean with the bailey’s
them no dey hear word
them no dey hear word
nowadays girls wanna have fun
steady private trips on a daily
you go see everything for the snapchat
dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[chorus: mr eazi]
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
[pre-chorus: mr eazi]
them no dey hear word
them no dey hear word
steady private trips on a daily
(it’s your boy eazi)
you go see everything for the snapchat
dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[chorus: mr eazi]
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
(you no dey see)
detty yasef
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu apocalipsa אפוקליפסה › lirik lagu mehapes tikun – מחפש תיקון – apocalipsa – אפוקליפסה
- kumpulan lirik lagu black honey › lirik lagu bloodlust – black honey
- kumpulan lirik lagu mc wave › lirik lagu happy, go lucky – mc wave
- kumpulan lirik lagu blocboy jb › lirik lagu no chorus – blocboy jb
- kumpulan lirik lagu 7xvn › lirik lagu dummy – 7xvn
- kumpulan lirik lagu henry krieger › lirik lagu feelings you’ve got to hide – henry krieger
- kumpulan lirik lagu the watson twins › lirik lagu rolling thunder – the watson twins
- kumpulan lirik lagu choclock › lirik lagu móvil – choclock
- kumpulan lirik lagu holy holy › lirik lagu if i were you – holy holy
- kumpulan lirik lagu frank tovey › lirik lagu buffalo skinner – frank tovey