lirik lagu olúwa jọ̀ – mr eazi
Loading...
[intro]
tosin, good morning
once again thank you
i just woke up to see a standing order again
may the lord stand for you in jesus name
[verse]
tell my mummy sey i go bare the cost
tell deborah sey enough is enough
my friends tell me i don change ’cause i no dey pick their call
some vex for me ’cause i unfollow them for instagram
e be hard to know person wey love me for real
swear to god, i feel lonely with people around me
i get problems i dey face, tell me na who i go yarn?
my pastor say e go pray as long as i send am cash
[chorus]
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu re lxuise › lirik lagu show you off – ré lxuise
- kumpulan lirik lagu mr shimi › lirik lagu npqg – mr shimi
- kumpulan lirik lagu torr › lirik lagu jsem nikdo – törr
- kumpulan lirik lagu fisto › lirik lagu erreur de casting – fisto
- kumpulan lirik lagu silvestr › lirik lagu rust – silvestr
- kumpulan lirik lagu овсянкин ovsyankin › lirik lagu бургер (burger) [face cover] – овсянкин (ovsyankin)
- kumpulan lirik lagu praga khan › lirik lagu my mind is my enemy (quck frontal – abbreviated) – praga khan
- kumpulan lirik lagu dave childz › lirik lagu the set – dave childz
- kumpulan lirik lagu the mighty boosh › lirik lagu hello little dear – the mighty boosh
- kumpulan lirik lagu blazy › lirik lagu whereisyourgod [bonus track] – blazy