lirik lagu tilapia – mr eazi
[intro: mr eazi]
it’s del b on the beat
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
shabba, raba
(it’s your boy eazi) aha
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
raba, shabba, take it
[verse 1: mr eazi]
anytime time i wake up in the morning
abi jam go, jam go ehe
baby, give me music make we jam go, jam go ehe
ebe your body be the place wey a dey won go, won go aha
i no go keep it on the down low
[bridge: mr eazi]
baby na fire
baby na, baby na
my baby dey wire
baby na, baby na
baby na fire
baby na, oh baby na
my baby dey wire
oh abena, abena
[chorus: mr eazi]
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a chop oh
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a talk to you
aye, abena ama me tilapia εkכm de me, ehe
yεnkכ yεnkכ
abena ama me tilapia εkכm de me oh
[verse 2: medikal & mr eazi]
amg baby, bכ me din ma me
mdk, swag poof!
zaga dat
odo you be one in a pretty mili
one in a billion
-sniff sniff- something dey smell fishy, aquarium
ebe like you dey try surprise, but i catch you already
abeg your tilapia feature me see you for call me
baby me nyε wizkid, nanso no tease me
on your knees you for beg, you must to please me
dem figure say wanna love never go dey last
nanso hwε yεn bεkכ tככ
life is easy
[bridge: mr eazi]
baby na fire
baby na, baby na
my baby dey wire
baby na, baby na
baby na fire
baby na, oh baby na
my baby dey wire
oh abena, abena
[chorus: mr eazi]
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a chop oh
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a talk to you
zaga, see your settle ebi shabba, shabba ah
zaga, see your settle ebi shabba
awuraba, shabba raba
[outro: mr eazi]
it’s del b on the beat
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
shabba, raba
(it’s your boy eazi) aha
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
raba, shabba…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu shakira › lirik lagu sale el sol (live) – shakira
- kumpulan lirik lagu bing rodrigo › lirik lagu ooh… (huwag pigilin) – bing rodrigo
- kumpulan lirik lagu eliz › lirik lagu maldita pasta – eliz
- kumpulan lirik lagu hellakrigerr › lirik lagu love+ – hellakrigerr
- kumpulan lirik lagu tomi marfa › lirik lagu high salut – tomi marfă
- kumpulan lirik lagu losstime life › lirik lagu anata ni koi wo shinakereba (romanized) – losstime life
- kumpulan lirik lagu hoody 후디 › lirik lagu game – hoody (후디)
- kumpulan lirik lagu brent cobb › lirik lagu shade tree – brent cobb
- kumpulan lirik lagu green knuckle material › lirik lagu will of fire – green knuckle material
- kumpulan lirik lagu kerri › lirik lagu westmount – kerri