lirik lagu ko gbadun – mr. raw
heh
n*gga raw nwanne
abia huhuuuu hei chei
unu ga egbu mmadu ooo heiii heh
hahahaa huhuuu heh (i’m back again, again)
unu ga egbu mmadu ooo heii heh (wooo heeii)
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ejego m north, je west, je east, je south
weh fuu na bendin corner di iche 4rm roundabout
our leaders na afu anyi ka property
o ya mere most of us gi ako maka poverty
sometimes o na adi ko our fault
say our economy dey somersault
ur worth is your right before election
ma na after election ihe i ga afu bu selection
we have the right to choose
ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse
akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero
ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero
it is very funny(funny)
upon all our money, we still dey our forty*something missionary journey
but be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say(eeeh)
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
i don talk am before, i go still talk am again
all these things wey dey happen na we dey suffer the pain (suffer the pain)
nwanne o di horrible, o nwero ife money bu so let me be audible
ha kwecha anyi nkwa na campaign
if dem win they go bone begin pop champagne
if they like sef, make dem call me tout
i no fit shout & i no go fit close my mouth
for naija we get plenty mineral resources
people still dey break down past molue buses
for africa na we get the best armed forces
but the worst is dem too dey owe we doctors and nurses
what an injustice
na so dem k!ll plenty people for one city wey dey for ekiti
what a pity
we need peace and unity, job opportunity in our community
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
unu ga egbu mmadu
d way wey una do me i no gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
ko gbadun
de way wey una dey run tinz for this country me i no gbadun (chai)
de way wey una dey run tinz for this country me i no gbadun (chai)
ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu
i no gbadun huuuuuuu eeh
hei, chineke mei
unu ga egbu mmadu huhuuu heh
unu ga egbu
unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai
duncan mighty dey here so hei
n*gga raw nwanne
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bigklit › lirik lagu split – bigklit
- kumpulan lirik lagu second chance › lirik lagu диссонанс (dissonance) – second chance
- kumpulan lirik lagu halocene › lirik lagu the red – halocene
- kumpulan lirik lagu amidy › lirik lagu ever known – amidy
- kumpulan lirik lagu slim guerilla › lirik lagu if you looking for me – slim guerilla
- kumpulan lirik lagu jnabe › lirik lagu night life – jnabe
- kumpulan lirik lagu biddy fox › lirik lagu moonflower (i thought we were) – biddy fox
- kumpulan lirik lagu awsomeman224 › lirik lagu like a renegade – awsomeman224
- kumpulan lirik lagu aimep3 › lirik lagu i needed to lose dado to love me – aimep3
- kumpulan lirik lagu awsomeman224 › lirik lagu come to me – awsomeman224