lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bonga fish – mr. wells

Loading...

bonga fish lyrics
yeah!
omo e be like say water don pass garri o
make i pull suit first (this is!)

let’s do this (champion sound)
yeah
(dem say we bad but dem wan’ copy bad thing)
when trouble sleep (fear god!, y’all know the rest right?)
yeah

taking me on
they’re taking me strong
be yapping ’bout
that i’ve been taking so long
but i’m headstrong focused
all on my dreams
i’ve been working all my life
abi you think say na beans?
it is what it is
hustle hard, handle my biz
code red, i’ve been watching
while you study my st**z
i’m the god
and i got the music in my palm
so trouble is here
you can ring the alarm
no dey form boss
for pеrson wey you no reach
no dey form thug
for pеrson wey you run from
no dey form porche
for person wey no send you
i dey look first
to choose who i dey bank on well
yea! i know alot about pain
f*ck it i’m still a boss
and i’m ahead of my game
lame *ss players
throwing dirt on my name
playing 10 10
all for the sake of the fame
paparazzi follow me
these f*ckers think that i’m playing
i’mma say it one time
i try to stay in my lane yea!
don’t take it personal
it’s all for the game
y’all been trying to get rich
i’ve been doing the same
oga, make you no mind us
the anger we get now e don pass us
when we try small
you say we too pompous
if you want fish
make you chop titus
broda, make you no try us
the anger we get now e don pass us
when we try small
you say we too pompous
if you want fish
make you chop titus

broda, make you chop titus
we dey our lane then you come find us
we no like trouble you come touch us
you know these guys dem are all minus
broda, why you no get choice
you wan be you and you wan be us
you think say you smart
say you don catch us
you wan catch lion
you send small boys
you no know say we no dey like caucus
you no see say girls dey like fine boys
make you look well before you come try us
na when we dey sleep
naim you come do us
the style e too much
dem want to be like us
you get e money wetin concern us
we like our sp*ce we no dey do pass us
na pray we dey pray
god e come choose us
broda, make you no try us
the anger we get now e don pass us
when we try small
you say we too pompous
if you want fish
make you chop titus
oga, make you no mind us
the anger we get now e don pass us
when we try small
you say we too pompous
if you want fish
make you chop titus

oga
make we do like say we no see all the ojoro

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...