lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rap rasta man – mr. wells

Loading...

yeah, yeah (6 million ways to die choose one)
yeah
yeah (yeh man!)
(this is street music)
yeah let’s do this, yeah
yeah
dem bomboclaat???? boys and men
yeah
yeah
let’s go
if you no know my story abeg make you ask
talking about pain i drink it from the glass
you can teach in school and still be far from class
but no dey set exam wey you no fit pass
take up all my fame and shove it up your ass
you know say edo boys we no dey carry last
you talk say you be hustler i saw you eating grass
but i no say you no go understand
abeg make i pass (comot for road abeg)
you thought we staying down for long, no no
you know we no dey smoke igbo, no morе
una pepper body don dey cool, uh oh
see you at thе other side
many thing dey happen wey you no dey see
and this many things dey stay my mind everyday
if i dey for street i no dey look uche face
if you see me make you holla rap rasta man
yeah yeah ye eh eh eh (i promise i’ll wave back)
(i keep my word you know what i mean)
(as long as i hear you right you know what i mean)
(are you gonna enjoy good music without good marijuana?)
yeah yeah
rap rasta
let’s do this (fire)
when you greet me stand upright
cause you know i earn my stripes
wanna put my fire out
i’m gonna poof your candle light
man a hustle day and night
me na get time for riff*raff
and no ain’t batty boy wey fit stand fi mi door
tell me what you wanna do we never do before
tell me what you wanna talk we never hear before
if you do too much
i’m gonna put you pon the floor now (alright, yea man!)
me na care what dem saying
me na send no babylon
wells me nah dey fear cause i man no need carry gun
if you look at me you gonna see a champion now alright
many thing dey happen wey you no dey see
and this many things dey stay my mind everyday
if i dey for street i no dey look uche face
if you see me make you holla rap rasta man
(rap rasta man)
just holla rap rasta man (rap rasta man)
and i swear to god i’ll wave back, yeah
champion boy wells
rap rasta man with no dada
was talking about this side (who’s the bad man???)
the right side
sebi na una wan climb ladder?

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...