lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shako – muku fresh

Loading...

all of my heart, my body and soul na you be the owner

i no mind if you marry today i can wait for tomorrow

if you dey say i no get money for your sake i go borrow
anywhere wey you wan go omo i ready to dey follow
i fit to fight anybody for you, i go be your commando

no let them lie to you say i no fit to do you well
awon olofofo, they no want make we dey alright
i no go use you play, i’m not like other boys, yeah
girl i’m here to stay, i go do anything wey you say

to ba shako si mi mo le pa ara mi si eh lorun
ye ma shako si mi kin ma pa ara mi si eh lorun
oya shako si won, ko ye ma shako si mi
oya shako si won, ko ye ma shako si mi

you dey sweet my body like i receive credit alert
sisi janet, you no go ever regret
and i used to be a player, but now i don repent
i no go ever relent, till i get my sisi janet

no let them lie to you say i no fit to do you well
awon olofofo, they no want make we dey alright
i no go use you play, i’m not like other boys, yeah
girl i’m here to stay, i go do anything wey you say

to ba shako si mi mo le pa ara mi si eh lorun
ye ma shako si mi kin ma pa ara mi si eh lorun
oya shako si won, ko ye ma shako si mi
oya shako si won, ko ye ma shako si mi

only me and you, n0body put assunder
na you i want omoge, i don’t want another
shake am die, die
mr. dj, file be
omode yi kilo fe
when you call i will be there

to ba shako si mi mo le pa ara mi si eh lorun
ye ma shako si mi kin ma pa ara mi si eh lorun
oya shako si won, ko ye ma shako si mi
oya shako si won, ko ye ma shako si mi

to ba shako si mi mo le pa ara mi si eh lorun
ye ma shako si mi kin ma pa ara mi si eh lorun
oya shako si won, ko ye ma shako si mi
oya shako si won, ko ye ma shako si mi

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...