lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the heist – multilord

Loading...

whole school
gon send a shocker
them goons
gon hit ur
block up
hit you
with that
baraka x 6
hit you
with that
baraka
hit you
with that
baraka
hit you
with that
baraka
hit you
with that
baraka
hit you
with that
baraka

omo hitman
how far
e get the job
come make we talk
eh
e get this chicken republic
wey all this
rich people dey chop
no be that one
wey dey near
bustop
mmttccws
i know the side
you know the vibes
we go need straps
call multi
make we link up
we go need glove
kalashnikov
i dey call am
but him no dey
pick call
call am again
make him pick up
omo this one
no be small
why this guy
just too dey stunt
bros
why we no just
do the job
omo na
three man job
one for the door
two for the cut
i no even
understand
this guy sef
you go they call
him go they ignore
abi him nor
know say
this one
na big score
omo
ayo hitman
omo no be hitman
na bruce lee jo
abeg
where the
pin pong
we don they
call you since
you no dey
pick call
no vex
i dey
singapore
we know
you na
mr big stuff
you no they
tell n*ggas
before you
liftoff
multi
abeg big bros
bruce lee say him
get the big job
for
chicken republic
forget that
one abeg
give me the
pin pong
no shaking
just go my house
pass the back
you know
the route
you know that
protector for
toilet window
e go remove
if you
pull am out
wen you enter
you go
go my lounge
open that door
wey one picture
dey hang
with one small
albino boy
wey just dey frown
white wardrobe
you go open am
look up
you go see
reebok
remove am
you go see
big box
open am
you go see
three glocks
bullets they
omo na
free slugs
ok
you
no go fit
link up
hitman
na you go
pick door
i go collect
their phones
and their
wristw*tch
na to para o
no time for
peace talk
make we dey go
we don dey go o
they go know say
na we dey run
the show
before we go
make i roll
this igbo o
even if i see police
i go blow o
make we
dey go
we don
dey go o
i go k!ll person
i no they
look face
you gas
get glove
you no fit
leave trace
u gas dey tight
you no fit leave
sp*ce
no be court
but i go finish
case
ski mask
we gas cover face
i still dey
think am
my mind
never rest
e no fit rest
until e bless
omo this multi house
fine o
no dey waste
time
make we they
carry go
omo na that
time to fly o
if they no look well
dey go
kpai oo
omo as we
burst in
e do them like say
dey they
watch film
make them
lie down
na the
first thing
we go take
everything
we no they
rush things
men don
dey run street
no they look me
you wey no dey
brush t**th
mtchww
you suppose
peep door
you nor know
say person
just fit come
why you just
dey do like
idiot
abeg
no dey
give me insult
bros
make we do
this job
if we want be
like multi
we need chop
and dey still get
chicken wey
we fit chop
no they play
anyhow
make you
sit up
hmmm
see talk
me wey dey try just
dey keep up
where the cashier
make he
gist up
come show me
the place
wey dey
keep funds
who you dey look
i go kick your
better just
dey do like
picture
hitman
pack money
bring come
i don see am oo
no be small
income
enter motor
make we
quick go
we dey car
dey laugh
like say
na sitcom

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...