lirik lagu charlie tcha-tcha – muxxxmill
intro;
mya baby ran away (ee)
she ran she tag charlie (cha*tcha)
mya i dey hail her make she stop (sto, sto)
muzzi dress, i wan charlie (tcha*tcha)
straight seven*up*from*do*ormat
you not fit make am talk
like nyain*nya*nya*nya
verse 1;
hol’up
tha punani, i was made for
i wan yan wit, i still wan score mo*ore goals
straight spot hmm for my dream league
reppin ur vibe one kain called jinga
anhhhh, annh, anhh
this firewood she go carry
na ah by force
e too hot nwane no fit focus
ginger dey pepper d*mn
you wey tight pass zobo
est*ce que ma bouche sén(t)
i wan l!ck hope e cold?
kokobilolo, kokobilolo
hope e co*oo*old
i wan l!ck no no no form
verse 2;
kongi wey dey no fit sell
their fada, this rizler
e dey trash my lo lo lo lo
ghetto i lo*love you
hajia zain0bu, peace & blessings o*on you
she know who she born uh
sensi la naturale ah
why tigh(t) dada?
chorus;
leke*leke (leke)
gimme one one*kain*finger
charlie tcha*tcha*tcha*tcha
you self bad bad sha
jigida da*da*da*da
omalicha nwam*nwam*nwam
flip script moku t*t*temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave*leave*leave*leave, (eee huh yeah)
verse 3;
she be type wey go clean my nyash
if i*i sh*t for church
i no go leave after pikin
i be ur baby *adekunle
i been knw this shima ooo
e don tey
she still like
broke boy, stay far away
no no no be toooday
god go forbid!
pre*chorus;
the gist end in okay, may be
if i put head, for her toto….
dis one e don do, don do, you be aprokokoko
she say charlie spread me like tolo*tolo (tolo)
tolo*tolo (tolo)
whr u dey go (tolo)
tolo*tolo (tolo) yah*e*yah
chorus;
leke*leke (leke)
gimme one one*kain*finger
charlie tcha*tcha*tcha*tcha
you self bad bad sha
jigida da*da*da*da
omalicha nwam*nwam*nwam
flip script moku t*t*temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave*leave*leave*leave, (eee huh yeah)
outro;
na charlie she want
charlie tcha tcha
buh na muxmill you need
charlie tcha tcha
ooooohh
charlie tcha tcha
ya*pa
oma*charlie nwam nwam nwam
sitted on the wall
charlie tcha tcha
we sitted on the wall
charlie tcha tcha
no dey denge pose here
oma*charlie tcha tcha
i go break pesin pikin*leg
nwam nwam nwam
hmm nyain*nya*nya*nya
nyain*nya*nya*nya
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu whit3 boy › lirik lagu rush – whit3 boy
- kumpulan lirik lagu dj drama lil wayne › lirik lagu dedication 2 – dj drama & lil wayne
- kumpulan lirik lagu shofarband › lirik lagu jesus’ blood – shofarband
- kumpulan lirik lagu mozart lopera rock › lirik lagu j’accuse mon père – mozart l’opéra rock
- kumpulan lirik lagu zetpewu bakajoko › lirik lagu o przyjaźni – zetpewu bakajoko
- kumpulan lirik lagu el meswy › lirik lagu iberia – el meswy
- kumpulan lirik lagu mariha › lirik lagu it hurts – mariha
- kumpulan lirik lagu toto cutugno › lirik lagu non vale la pena – toto cutugno
- kumpulan lirik lagu young buffalo › lirik lagu upstairs – young buffalo
- kumpulan lirik lagu dollabilldill lil vllain › lirik lagu sunshine – dollabilldill & lil v!llain