lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tire for me – mvyxwv

Loading...

so many things wey you don try
wey i come find
still i cover you ti doh doh (cover you ti doh)
baby ti doh doh
ti doh doh
ti doh doh

[verse 1]
omo wa’se o ri ise
omo t’eba wa je
omo put that drama where you want
girl i don’t need that
you say you wan no commitment
say no capping needed
you say let’s get it on
freaky freaky shey be n ri se
e n ri se

[refrain]
you going live on instagram
with that booty on fire
emi tony montana
emi kole ran your papa
catch me in the cubana
emi pelu ashidapo
i tell you baby cool down na
[chorus]
baby no dey tire for me
baby no dey tire for me
baby no dey tire for me
for me
for me
baby no dey tire for me

[verse2]
o fe so mi di zombie
you taking anything you want from me
tell me what you’re doing for me
stressing everything so fe pa mi

so many things wey you don try
wey i come find
i cover you oh
so many times wey we don fight
wey you come para
sey you no go do

[refrain]
you going live on instagram
with that booty on fire
emi tony montana
emi kole ran your papa
catch me in the cubana
emi pelu ashidapo
i tell you baby cool down na
[chant]
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)

[refrain]
you going live on instagram
with that booty on fire
emi tony montana
emi kole ran your papa
catch me in the cubana
emi pelu ashidapo
i tell you baby cool down na

[chorus]
baby no dey tire for me
when i yarn say you all i need
come easy odo
don’t ever leave me odo

baby no dey tire for me
baby no dey tire for me
baby no dey tire for me
for me
for me
baby no dey tire for me
[chant]
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)
ole le le ole (ole)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...