lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gawu (feat. tiwa savage) – mystro

Loading...

gawu lekpa gawu!!
gawu, gawu, gawu, gawu
tiwa savage.

this one na party starter. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
me no dey waste the lamba. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
all these girls dey para. (gawu)
dem don wait e tire. (gawu)
they say mystro where the lamba (gawu)
we want to shake it tire (gawu)
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu

i know say you go dance e tire
when you hear the banger
all the girls they manya ohh
omo cynty royal (gawu)
davido start wahala (gawu)
all the girls they find -ssurance (gawu)
oyibo give me dollar ohh (gawu)
i dey find elijah

gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu

tell them say we dey for city royal
everybody for here they loyal
i just wanna get to know you
come make we chop the mollar
balance am
so when the gbedu drop them go dance am
anybody wey talk them go bounce am
my baby don’t dull,
make you rock the waist like your own no dey function
girl you carry heavy load
put am for me low
watin be the matter
tiwa and mystro shuga

gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu

this one na party starter. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
me no dey waste the lamba. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
all these girls dey para. (gawu)
dem don wait e tire. (gawu)
they say mystro where the lamba (gawu)
we want to shake it tire (gawu)
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu

outro.
-lynz

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...