lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pick ur call – mzee yatta

Loading...

mzee yatta
puresound
coke boy

cdf
you know i dey my lane
i no get time to waste
so if you think say me go fall
then my guy you no well
if money call my line
i no get time to waste
i dey my pick my call everytime
me i no dey snubb
if i know pick ur call
maybe you don′t call
so why u con dey do like say
na u be my jesus
if i know pick ur call
maybe you don’t call
so why u con dey do like say
na u be my jesus
kilode, wat ur name
tell me where you from
me i want to know
i dey caution of my self
where money dey i go dey
hw much u go pay
make i start the work
omo me i wan make am
i put my head straight in the game
i don′t wanna lose guard gan
cus many things wey i don see
fit to take me go away
to the place wey dem no know
and dem no fit locate us
so my blessings no fit come
me i no fit go away
you know i dey my lane
i no get time to waste
so if you think say me go fall
then my guy you no well
if money call my line
i no get time to waste
i dey my pick my call everytime
me i no dey snubb
many people wanna pull me down
demma know i be godzilla
wen i step everywhere shaking
and dem no fit to withstand us
na my baby wey dey cool me down
wen she whyne i dey feel alright
and she know me i catching feelings
wen de booty just dey busy shaking
i put my head straight in the game
i don’t wanna lose guard gan
cus many things wey i don see
fit to take me go away
to the place wey dem no know
and dem no fit locate us
so my blessings no fit come
me i no fit go away
if i know pick ur call
maybe you don’t call
so why u con dey do like say
na u be my jesus
if i know pick ur call
maybe you don′t call
so why u con dey do like say
na u be my jesus

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...