lirik lagu remix/sare sare – naeto c
[intro]
ay
na na na na na
oh oh
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repеat eh
put am on repeat
thе matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (won o mo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
[verse 1]
she know say she get am
see her body she sabi to set am
she dey tease, na me just dey let am
oya, make i start to dey spend am
you know say onto say i dey press am
your bobo take carry impress am
whatever i bring she collect am o
her fire i sabi to quench am
i carry am enter for ghana
night and day she dey scream, she dey halla
no matter the mood or the manner
na me wey dey apply the spana, hana, hana
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (wo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
[verse 2]
spilling the manya
twenty bottles you know say you go tire
over here baby touching the wire
pon the wallet i get in the fire
what you desire
abolotahaya
tell me you have what it takes to acquire
cuz me, i’m a buyer, the level is higher
hitting notes every night like a choir
i can’t deny her
i’m keeping it coming
can you swallow the money we burning
late in the night up to six in the morning
i know you can tell that the others are learning, ehen
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (wo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pokemon › lirik lagu winter is the coolest time of year – pokémon
- kumpulan lirik lagu the crest › lirik lagu rich girl – the crest
- kumpulan lirik lagu skizzy mars › lirik lagu summer11 – skizzy mars
- kumpulan lirik lagu risexone › lirik lagu aynen [unreleased] – risexone
- kumpulan lirik lagu hellbound glory › lirik lagu one way track marks – hellbound glory
- kumpulan lirik lagu james daley › lirik lagu mind prison – james daley
- kumpulan lirik lagu keny arkana › lirik lagu fille du vent – keny arkana
- kumpulan lirik lagu spectac amiri › lirik lagu the mass effect – spectac & amiri
- kumpulan lirik lagu shystie › lirik lagu niggas in paris – shystie
- kumpulan lirik lagu ulf lundell › lirik lagu underbart – ulf lundell