lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu d.n.k – nahtay

Loading...

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

i say, farabale omoge leave talk

can i get love tonight, love tonight
na only one life, so make i ball for life
i am twice as tall, i bring that burna vibe
cus n0body go know when him go fall for life

love tonight, love tonight
gimme pure love make i dey alright
n0body go know when him go fall for life
i am twice as tall i bring that burna vibe

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original

na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original

say nahtay fear nothing
cus i hear nothing
the only one who stay stunting
compared to me, you’re nothing
military coup like ojukwu something
i dey fear nothing
farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

when i been dey grind pon it, dem no know
i stay up till 2:30 dem no know
when i been dey sing my thing, dem no know
me i want bugatti, dem must know

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...