lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu heartless – nana fofie

Loading...

i know
know sey e no easy
i understand believe me
baby you go see me ‘cause i
no need
the stress wey you dey give me
you say you
you no need all this energy from me
you be the only one wey i dey reason
i know wan show you all my feelings
‘cause for life
e go be for life for real
sorry
sorry sey i no dey chill
show me
if you really dey for me

i no know
wetin really dey go through your mind oo
everything i dey do shey na for you
oh no

odo so me mu
i dey for you i promise
i used to be so heartless
my odoyewu
i dey for you i promise
i used to be so heartless
and if you go
i go stay right back
cause i no go fit to run away
i gave my all in
all that we had
cause i no dey use your matter play
oh lord
now you dey give me vibes and now oti lor
because i gave you all the love wey i get o
now you dey gave me vibes and now oti lor
because i showed you all the care that i got oo

‘cause for life
e go be for life for real
sorry
sorry sey i no dey chill
show me
if you really dey for me
(if you really dey for me)
‘cause for life
ego be for life for real
sorry
sorry sey i no dey chill
show me
if you really dey for me
i no know
wetin really dey go through your mind oo
everything i dey do shey na for you
oh no

odo so me mu
i dey for you i promise
i used to be so heartless
my odoyewu
i dey for you i promise
i used to be so heartless

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...