lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu look at me – natureboii

Loading...

natureboii

when you take a look at me
i know you like what you see
no be say i too sabi
jah blessings follow me

from o city down to eko o
i know you feel my song oya jo
plenty money dey for my shokoto
you feel my vibes on a low

everyday we work and pray
last time i checked jehovah na my person
me i don dey burst their brain
let them know say oluwa don dey bless me

aye ehh
very soon i go be okay
aye eh
me stay up all night for the pay pay

oh oh ohh
eh oh ahn ahn
natureboii is here here
oshey mio gara

actor loma suffer
omo kilokan boss o
pastor life usher
alaye wontirogo

funwonje natureboii omo ologo
back then demma call me olodo
now dem don know say
when we dey ball gbogbo won malo joko

now you don dey look at me
i know you like what you see
next big thing for the industry
jah blessings follow me

from o city down to eko o
i know you feel my song oya jo
plenty money dey for my shokoto
you feel my vibes on a low

everyday we work and pray
last time i checked jehovah na my person
me i don dey burst their brain
let them know say oluwa don dey bless me

aye ehh
very soon i go be okay
aye eh
me stay up all night for the pay pay

i don jogodo
make dem kplongo oh
make dem kpolongo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...